[…] Bad girl wan carry me do janguloverE pain me o, e pain me oShe come my life come carry my heart e run overE pain me o, e pain me o ohWetin I no do for you? Wetin I no do for youShey you promise say you no go let me go oAnd last night you told me that’s its all overE pain me oE pain me oBut I wan dey for youAjeWalk beside youAjeAnd I wan dey by youAjeTo call you my booBut I wan dey for youAjeWalk beside youAjeAnd I wan dey by youAjeTo call you my boo ooSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me goSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me goLying on my bed I’m just rolling overE pain me o, e pain me oYou con dey chop life, when I dey soberE pain me o, e pain me o ohWetin I no do for you? Wetin I no do for you?Shey you promised say you no go let me go oAnd last night you told me that is all overE pain me oE pain me oBut I wan dey for youAjeWalk beside youAjeAnd I wan dey by youAjeTo call you my booBut I wan dey for youAjeWalk beside youAjeAnd I wan dey by you(Aje)To call you my boo ooSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me goSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me goSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me goSha ha ha ha haBaby no be so oDon’t leave me go oDon’t leave me go You may like: PRECISION LYRICS BY DAVIDO […]
3 Comments